Lyrics
Dice Ailes – Reserve (Lyrics)
Here is the official lyrics to “Reserve’’, a song by Chocolate City Artiste’ Dice Ailes.
The lyrics to this song have been provided by the original artist.
(Vybe)
(Oh Lord)
The sauce wey I get dey drip just like me oh, e dey
Bar wey we get oh, e no go finish oh, e dey
E dey reserve oh
Your guy dey the bench oh, we dey the field oh, hin dey
Hin dey reserve oh
The girls wey I get oh, dem no fit finish, dem dey
Dem dey reserve oh
I can’t decide
I can’t decide
Dem dey reserve
Dem dey reserve oh
I can’t decide
I can’t decide
Dem dey reserve
Dem dey reserve oh
(Dem dey, dem dey, de-dem dey)
Dem dey reserve oh
(Dem dey, dem dey, de-dem dey)
Dem dey reserve oh
The sauce wey I get dey drip just like me oh, e dey
E dey reserve oh
Bar wey we get oh, e no go finish oh, e dey
E dey reserve oh
Your guy dey the bench oh, we dey the field oh, hin dey
Hin dey reserve
The girls wey I get oh, dem no fit finish, dem dey
Dem dey reserve oh
-
Instrumental6 months ago
Ajimovoix – Focus Beat
-
Music5 months ago
Music: Shedi Bala Bala
-
Music1 year ago
Music: Seyi Vibez – 12:07
-
Music6 months ago
Music: BJ Show ft Seyi vibez – Ebe
-
Music5 days ago
Shadykarz – Forever
-
Music11 months ago
Music: Seyi Vibez – Owo
-
Music9 months ago
Music: Balloranking ft Lyta – Thankful
-
Music1 year ago
Seyi Vibez – Songs (The Playlist)